Marvin boss and music producer, Don Jazzy is planning to retire as an artiste in the coming year, 2016.
Don Jazzy's initial tweet about retiring read: This artist work no easy jare, 2016 I’m retiring my artist side jor #OneLagosFiesta for now sha. Yes make I rest my frog voice. He added in another tweet: Na to shoot video dey tire me pass sef. These children just turn me to actor finish. Dem no know say baba don old.
His next tweet : wait o but what of the songs wey I don do wey dem neva release? E.g Davido own.?